
Moses Bliss, Top-notch of Nigeria’s most prolific gospel musicians, has released his latest Audio, “Nothing.” This worship anthem is sure to touch the hearts of listeners with its powerful message of surrender and trust in God.
“Nothing” is a beautiful reminder that no matter what we face in life, we can trust that God is with us every step of the way. The Audio is a perfect blend of Moses Bliss’s signature sound and his heart for worship. The song features Moses Bliss’s powerful vocals and heartfelt lyrics. The track also has an accompanying music video that is as beautiful as the song itself.
Download Nothing Mp3 By Moses Bliss
Nothing video By Moses Bliss
Nothing lyrics By Moses Bliss
Nothing wey God no fit do
Nothing wey God no fit do
E no matter wetin you dey go through
Make you no forget
Nothing wey God no fit do
Nothing wey God no fit do
Nothing wey God no fit change oo
E no matter wetin dem be tell you
(I’m here to tell you)
Nothing wey God no fit do
No man wey God no fit bless
No man wey God no fit help oo
E no matter wetin you dey go through
(I have come to tell you)
No man wey God no fit bless
No man wey God no fit lift (Ah)
No man wey God no fit lift
E no matter wetin you dey go through
Make you no forget
No man wey God no fit lift
No door wey God no fit open
No door wey God no fit open
E no matter
Wetin you dey
Go through
(I’m here to tell you)
No door wey God no fit open
No man wey God no fit heal
No man wey God no fit touch oo
I’ve never seen the righteous forsaken
Never seen the sea begging bread
I’m here to tell you
No man wey God no fit heal
Nothing wey God no fit do
Eh eh eh eh
Nothing wey God no fit do
E no matter wetin you dey go through
I’m here to tell you
Nothing wey God no fit do
E no matter wetin you dey go through
Make you no forget
Nothing wey God no fit do