
Super Star Minister And Nigerian Christian Gospel Song Musician Prinx Emmanuel Releases A Spirit-filled Song Titled “ Who Goes That Man ” Mp3 Download, “ Who Goes That Man” Song Also comes with the Mp3 Audio With A unique Lyrics And The official Video.
This Song “ Who Goes That Man ” is an interesting Project that will surely worth a place in your heart if you are a lover of nice Gospel music.
Download Who Goes That Man Mp3 By Prinx Emmanuel
Who Goes That Man video By Prinx Emmanuel
Who Goes That Man lyrics By Prinx Emmanuel
Elelele
Brother nwachukwu
Abeg o don’t be sleeping on a Bicycle
If God be for me
Me I de wonder who be that
Weh go wan come show him Muscle
Dem never tell am?
Bros hand go touch you
No be me go fight and
No be me go burst the bottle
If God be for me?
Logdrum
If God be for you
Who goes that man
Who goes that man
If God be for me
Who goes that man
I say Nobody nobody
Nobody nobody
If God be for you
Who goes that man
Elelele
Who goes that man
Ojojojo
Who goes that man
I say Nobody nobody
Nobody nobody
Sheesh
Comot body for high tension
My dear brother
No go curse
Who God don bless
So you no go do anything
Weh go lead to
Gbes gbes
Gberes gbes
Gbes gbes
Gbes gbes gbes
I no get time for phoneh
Make I remind you if you don Forget
Touch not my anointed
That’s correct
And if you put hands
Oh bros you go collect
Ask nebuchadnezzar
E get the time
Weh him body sabi shake am
When e come reach time
When baba ready face am
Nebu chop grass chop dirty
Chop paper
Remember pharaoh
Weh de form don dada
The guy still de swim for the water
No be say I de warn you
But If you touch me
E no go hard wahala
Don turn to okada
If Gpd be for me
Ke ife hana akozi
I go sip Juice and jolly
Na so so enjoyment
Go de show for my body
E no get as e wan be
If God be for you
Who goes that man
Elelele
Who goes that man
If God be for you oh
Who goes that man
I say Nobody nobody
Nobody nobody
If God be for you
Who goes that man
Ojojojo
If God be for me
Who goes that man
Weh go fit to curse anybody weh
God don bless
Brother nwachukwu
Abeg o don’t be sleeping on a bicycle
Vibe
Comot body for high tension
My dear brother
No go curse
Who God don bless
So you no go do anything
Weh go lead to
Gbes gbes
Gberes gbes
Gbes gbes
Gbes gbes gbes