
Super Star Minister And Nigerian Christian Gospel Song Musician Prinx Emmanuel Releases A Spirit-filled Song Titled “ Amarachi” Mp3 Download, “ Amarachi ” Song Also comes with the Mp3 Audio With A unique Lyrics And The official Video.
This Song “ Amarachi” is an interesting Project that will surely worth a place in your heart if you are a lover of nice Gospel music.
Download Amarachi Mp3 By Prinx Emmanuel
Amarachi video By Prinx Emmanuel
Amarachi lyrics By Prinx Emmanuel
Elelel le le
Commot Body
Prinx Emmanuel
Bother wasuku abeg don’t be sleeping on a bicycle
Yeah
Amarachi, Amarachi, Amarachi
Na hin dey run am for me
Amarachi, Amarachi, Amarachi
Na hin dey run am for me
Amara Chukwu ka, Amara Chukwu ka,
Amara Chukwu ka
Amarachi Na in dey carry me go
E dey carry me go
I no dey waka solo
Ugozi chukwu dey follow follow
Now my life dey shine like a moro moro
Before, before, na for Gutter gutter
Now, I’m very very important
So Important
I no got fit ever hungry for this life again
Because Amara get restaurant
Amara get restaurant
Odi nakwa, I no fit run into sapa
How I wan start counting the blessing
Na the only thing wey I dey suffer
Suffer
I get…
Because Amara dey carry my set
Okay
When I dey talk about Amara
I no mean that girl wey dey sell for supermarket
Say what do you mean
Amarachi, Amarachi, Amarachi
Na hin dey run am for me
Amara Chukwu ka, Amara Chukwu ka,
Amara Chukwu ka
Amarachi, Amarachi, Amarachi
Amarachi, Amarachi, Amarachi
Ele le le
Gege