HOMESONGSVIDEOS  DEVOTIONALS NEWS



GOSPEL MUSICNIGERIAN SONGSVIDEOS

DOWNLOAD MP3: Sonnie Badu – Wellu Wellu



Sonnie Badu – Wellu Wellu (Lyrics, Video)
Sonnie Badu – Wellu Wellu (Mp3, Lyrics, Video)

Here’s how the Rockhill pastor, worship leader, and motivational speaker “Sonnie Badu” ministers to people via this song titled “Wellu Wellu“, You’d surely be blessed.

Listen & Enjoy Sonnie Badu – Wellu Wellu below:-

DOWNLOAD MP3: Sonnie Badu – Wellu Wellu

Video: Sonnie Badu – Wellu Wellu

Lyrics: Wellu Wellu by Sonnie Badu

I make wellu wellu for Jesus
(Wellu wellu for Jesus)
I make fine, fine for Jesus
(Fine fine for Jesus)
You do me well oh
(Well ooh)

VERSE
I no know wetin I do
Wey make You love me so
Wellu wellu
(Wellu wellu oh)

I no know wetin I/You see
Make I dey shine ooh
Shine shine ooh
(Shine shine oh)

That is why
That is why
That is why
That is why
That is why Emmanuel
I go praise Your name

I no know wetin You see
Make I dey wellu wellu ooh
Wellu wellu
(Wellu wellu oh)

That is why
That is why
That is why
That is why
That is why
I go praise Your name

Leave a Reply